Mama Toli Toli di market woman wey capture di hearts of pipo wit comic singing and dancing for Ghana
Mama Toli Toli be pesin wey don dey sell smoked fish for one market for Ghana capital, Accra. But now, she don become social media sensation wey dey spread happiness thru comic singing and dancing.
Some results have been hidden because they may be inaccessible to you
Show inaccessible results